Commas byAyra Starr

Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to sokuso I'm not ready for confusion Dem telly me, make I show love Stability on gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm
Things happen Inside life Draw tattoo Make I live my life Dreams come true If na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go Fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to sokuso I'm not ready for confusion Dem telly me, make I show love Stability on gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh ai, eh ai, yeah yeai Steady increasing the commas Comma, comma, comma

Listen to Song