Experience the infectious rhythm of "Commas" by Ayra Starr, an Afrobeats sensation, available for free MP3 download. In this track, Ayra Starr's mesmerizing vocals and vibrant beats create a mood of pure contentment, making it the perfect addition to your playlist. Don't miss out on this musical masterpiece that captures the essence of joy and satisfaction. Download "Commas" today and let Ayra Starr's uplifting melodies fill your soul with contentment. This is your chance to enjoy the magic of Afrobeats for free. Don't wait any longer - grab your free MP3 download now!
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma