"Joy Is Coming" is a captivating single by Nigerian artist Fido, released in 2024. The track showcases Fido's exceptional songwriting and performance skills, delivering an uplifting message that resonates with listeners. The song's impeccable production blends catchy melodies with heartfelt lyrics, making it a standout addition to Fido's discography. Following the success of his previous release, "Awolowo (Remix)," Fido continues to solidify his status as one of Nigeria's most promising musicians with this feel-good anthem
[Intro]
Ye!
Dr. do-do-do, ye-ye
Oshá
(ChokeBoi)
[Pre-Chorus]
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot for the body, no dey breathe
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala-galala, ye!
If e no be galala, I go give dem Fuji
Wón má jó o, chee!
Ijò ò ye-ye hm, ijó o ye-ye, mm, ah!
Mo ni wón ma jó-jó, hm
Ijó ò ye-ye, hm ani won jó o ye-ye, ah!
And if e no be galala, I go give dem Fuji
[Chorus]
Mò dupé, Òluwá, Òluwá, ye-ay
Joy is coming, joy is coming, wah
'Dupe Òluwá, Òluwá, ye-ay
Joy is coming, moni early in the morning, ye-nay
Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay
Joy is coming (Eyay-eyay), joy is coming (Eyay-eyay, mmm)
Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay
Joy is coming, mo ni early in the morning, ye
[Verse 1]
Up NEPA, up NEPA (woza)
Òluwá ti mu'ná dé ay-ay
Awon t'èmi shà'ná wó'lé
Uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender
Awón kele gb'òri wó'lé
Awón girlie gb'òri wó'lé, ye!
[Pre-Chorus]
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot for the body, no dey breathe
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala-galala, ye
If e no be galala, I go give dem Fuji
Wón má jó, chee!
Ijò o ye-ye hm, ijó o ye-ye, mm, ah!
Moni wón ma jó-jó, hmm
Ijó ò ye-ye, hmm and ima jó, ye-ye, ah!
And if e no be galala, I go give dem Fuji
[Chorus]
Mo dupé, Òluwá, Òluwá, ye-ay
Joy is coming, joy is coming, wah (Coming)
'Dupé Òluwá, Òluwá, ye-ay
Joy is coming, moni early in the morning (Morning Ye-ay-ay) ye-nay
Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay (Chu-chu-chu)
Joy is coming (eyay-eyay), joy is coming (Eyay-eyay, mm)
'Dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay
Joy is coming (Tebe, tebe, tebe, tebe, tebe, tebe) mo ni early in the morning, eyay (Chu)
[Outro]
Do me gently, do me tender
Gb'òri wó'lé
Ṣà'ná wó'lé, mm
Up NEPA, up NEPA
Òluwá ti mu'ná dé
Ṣà'ná wó'lé
Skrrr