Looking for a flirty and energetic Afrobeats track to set the mood? Download the electrifying song "Mama Yo" by Young Jonn in MP3 format for free! This captivating tune combines rocky vibes with playful flirty lyrics that will keep you on your toes. With its infectious rhythms and energetic beats, "Mama Yo" is sure to get you grooving. Don't miss out on this musical gem that showcases Young Jonn's unique style and production prowess. Get ready to immerse yourself in the captivating beats of "Mama Yo" and let the music ignite your playful and adventurous side.
Mama yo
Mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh
Oh baby, you can't say oh na na na na na na
See the yansh o oh na na na na na na
You resemble my mama
You be my woman ma ma
Now I want to tell you something
Wey I never see before before before before
I dey feel you die
Omalicha oti pe ti pe ti pe ti pe ti pe
And I go like make you Gimme chance o
Na you get the keys to my heart o
Your body, all I need for tonight o
(Oh na na na na)
Omolomo don fall in love
Omolomo don je gbese o
Omalicha I dey lose my mind
Omolomo fe ya were o
Baby baby ka ma ro
Girl, I like the way you roll
I know you gbadun my parol
Oya baby ka ma ro
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh
Oh baby, kept saying oh na na na na
See your yansh o
Hosa na na na
You resemble my mama
You be my woman ma ma
Mama yo
Mama yo yo yo yo
If you leave I kololololo
And I go like make you gimme chance
Na you get the keys to my heart o
Your body all I need for tonight o
Omolomo don fall in love
Omolomo don je gbese o
Omalicha I dey lose my mind
Omolomo fe ya were
Baby baby ka ma ro
Girl, I like the way you roll
I know you gbadun my parol
Oya baby ka ma ro
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh
Oh baby, you kept saying
Oh na na na na (na na na na)
See your yansh o
Ho sa na na na (na na na na)
You resemble my mama
You be my woman ma am
(Oh my God Fiokee)
(It's Young John the wicked producer)