"Many Things" by Zinoleesky is a delightful Afro-pop track that will leave you feeling content and appreciative. With its catchy beats and infectious melody, the song captures the essence of gratitude and highlights the idea that today is better than yesterday. From Zinoleesky's collection of hits, "Many Things" is available for download as an MP3 for free, so you can add this amazing track to your playlist today. Don't miss out on the chance to experience this incredible musical journey!
Mama said
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I'm living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I'm living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song