"Temptation" by Omah Lay is an incredible Afrobeats song that masterfully blends feelings of anxiousness and contentment. With its groovy beats and soulful vocals, the song conveys a message of appreciation, love, and trust in one another, with lyrics that speak to forever being together. From Omah Lay's album "Boy Alone", "Temptation" is available for download as an MP3 for free, so you can add this incredible track to your playlist today. Don't miss out on the chance to experience this unforgettable musical journey!
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up