Joy Is Coming byFido

[Intro] Ye! Dr. do-do-do, ye-ye Oshá (ChokeBoi) [Pre-Chorus] He say na me been taking things easy Catching some cruise with my gees You smoke one puff, you dey hiss Comot for the body, no dey breathe Put on your shoe, make you stand at ease All your sorrow, make you dance dem free If e no be galala-galala, ye! If e no be galala, I go give dem Fuji Wón má jó o, chee! Ijò ò ye-ye hm, ijó o ye-ye, mm, ah! Mo ni wón ma jó-jó, hm Ijó ò ye-ye, hm ani won jó o ye-ye, ah! And if e no be galala, I go give dem Fuji [Chorus] Mò dupé, Òluwá, Òluwá, ye-ay Joy is coming, joy is coming, wah 'Dupe Òluwá, Òluwá, ye-ay Joy is coming, moni early in the morning, ye-nay Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay Joy is coming (Eyay-eyay), joy is coming (Eyay-eyay, mmm) Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay Joy is coming, mo ni early in the morning, ye
[Verse 1] Up NEPA, up NEPA (woza) Òluwá ti mu'ná dé ay-ay Awon t'èmi shà'ná wó'lé Uhn-uhn-yeah Do me gently, do me tender Awón kele gb'òri wó'lé Awón girlie gb'òri wó'lé, ye! [Pre-Chorus] He say na me been taking things easy Catching some cruise with my gees You smoke one puff, you dey hiss Comot for the body, no dey breathe Put on your shoe, make you stand at ease All your sorrow, make you dance dem free If e no be galala-galala, ye If e no be galala, I go give dem Fuji Wón má jó, chee! Ijò o ye-ye hm, ijó o ye-ye, mm, ah! Moni wón ma jó-jó, hmm Ijó ò ye-ye, hmm and ima jó, ye-ye, ah! And if e no be galala, I go give dem Fuji [Chorus] Mo dupé, Òluwá, Òluwá, ye-ay Joy is coming, joy is coming, wah (Coming) 'Dupé Òluwá, Òluwá, ye-ay Joy is coming, moni early in the morning (Morning Ye-ay-ay) ye-nay Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay (Chu-chu-chu) Joy is coming (eyay-eyay), joy is coming (Eyay-eyay, mm) 'Dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay Joy is coming (Tebe, tebe, tebe, tebe, tebe, tebe) mo ni early in the morning, eyay (Chu)
[Outro] Do me gently, do me tender Gb'òri wó'lé Ṣà'ná wó'lé, mm Up NEPA, up NEPA Òluwá ti mu'ná dé Ṣà'ná wó'lé Skrrr

Listen to Song