Borrow Me Your Baby bySimi

[Intro: Simi] Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o
[Verse 1: Simi] Ki lo fa nonsense You say you like me Shey you dey whine me ni? See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing
[Pre-Chorus: Simi] No, no Sanda Lilly Small thing, you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking for lover
[Chorus: Simi] Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o
[Verse 2: Simi] Killin' me, killin' me softly I give you warning why you too dey call me? You say you want me, but ko really funny You get money and my baby sef get money o
[Pre-Chorus: Simi] No, no Sanda Lilly Small thing, you catch feelings Rebе raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of dеsire See me see wahala He asking for lover
[Chorus: Simi, 
Falz
] Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow (
Hello, ko gbe now
) Borrow me your baby o (
He's not picking the line, why is he not picking the line?
)
[Verse 3: Falz] Hello, hello, brother Ade (What's up, man?) E jor e mabinu na mo le salaye O wa improper, please brother, no talk am Don't bother, no, it's not that I wan chop I'm just feeling peckish, just a little fetish I no disrespect pls, I go use my senses (I swear) We go run am well on the low, me sef I know (Know) No be wetin person dey talk for megaphone (That's right) No be fight, I just wan borrow your partner (One time) Just a night, if we can reopen that chapter (Yeah) I no come be capper, I no add ajasa (No) I don't like to tamper (Wheeze), I no need to Wo leave talk, you no see the chemistry She's my first love, mo de miss e terribly
[Chorus: Simi] Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o (Oh, no, no) Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah Borrow, borrow, borrow, borrow Borrow me your baby o

Listen to Song