Blessings byKaestyle

[Intro: Kaestyle] Eh ya eh Eh ya eh Ehh Uweh Uweh! Eh ya eh Eh ya eh Ehh Uweh Uweh!
[Verse 1: Kaestyle] Bookie boy e don price property for the island Finally I'm moving out the zanga Anything I touch e come dey sound hands Oh I remember when I no dey kpolowo the cheese for my mama Now I put the Barney on designer Cos when Oluwa bless you e be final
[Chorus: Kaestyle] Aya ya yai! I no fit shout With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no! Aya ya yai! I no fit shout no With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no
[Post-Chorus: Kaestyle] Eh ya eh Eh ya eh! Ehh Uweh Uweh! Eh ya eh Eh ya eh Ehh Uweh!
[Verse 2: Omah Lay] Say na me wey hold the map So them follow me without torch light o Talk talk is cheap for the mouth Dem mama dem papa hold light o Anybody wey get e problem Come follow me cross the border Anyhow e big I go solve them I'm a bad boy from porta So I want all the fake people them to die I no go follow them sympathize Pocket is big hundred e alert God is real I can testify
[Chorus: Kaestyle] Aya ya yai! I no fit shout With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no! Aya ya yai! I no fit shout no With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no
[Post-Chorus: Kaestyle] Eh ya eh Eh ya eh Ehh Uweh Uweh! Eh ya eh Eh ya eh Ehh Uweh!

Listen to Song