My Dealer byKaestyle

[Intro] Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer
[Verse 1: Kaestyle] For this bad economy Na him this barney one dey try dey corner me I tell am say I no go fit to let am bother me She tell me say I fuck up she go need apology Apology for what? This is unjust Abena if you're tired you can leave of course She tell be say I'm jealous she gon need my trust Someone tell her that we fell of I don't need your love
[Chorus: Kaestyle, Omah lay] Oh my dealer Oh my dealеr Oh my dealer, I wan entеr canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada
[Verse 2: Omah lay] I'm suffocating I'm suffocating oh Inside my envelope I just dey let you know Again again again again The kele wey say she learn economics She has been helping me spend all my money I see my destiny waiting upon me for long Apologise for wetin Because you see me for lagos Another misinformation And now I'm losing my patience oh Wey my dealer
[Chorus: Kaestyle, Omah lay] Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada

Listen to Song