Good Things byChike

[Chorus] Good things come to those wey dey wait Bad things run from those wey dey pray Ndi ka mma akpere bu ogwu nwgworo Good things come to those wey dey wait Bad things run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh, oh, eh, oh Eh, oh, eh, oh, eh Akpere bu ogwu nwgworo
[Verse 1] Why you dey in a rush? Wetin be your own E belong to you No be by force E go come to you You fit no get am now But e go come in June If you show a little patience, ah
[Pre-Chorus] Every grass wey dey green no be pasture Everybody wey dey preach no be pastor Your man run away, no be rapture Why you dey do like say you no know Ti ona ba ti, ona ba ti Ti ona ba ti, adura lo le si
[Chorus] Good things come to those wey dey wait Bad things run from those wey dey pray Ndi ka mma akpere bu ogwu nwgworo Good things come to those wey dey wait Bad things run from those wey dey pray Akpere bu ogwu nwgworo Eh, oh, eh, oh Eh, oh, eh, oh, eh Akpere bu ogwu nwgworo
[Verse 2] Brother legedis How many kilometers you waka?, before you buy the moto Nobody know, nobody know, know, know Aunty relationship How many frog you don kiss?, before you find your prince Nobody know, know, know

Listen to Song