Tell Am byChike

[Intro] Uhhh, yeah-yeah
[Verse 1] Let the night fade away (Fade away) I wanna see her, I wanna see her tomorrow (See you tomorrow) My body no fit stay one place Anytime, anytime, anytime wey I see her pass by
[Pre-Chorus] Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again, going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know
[Chorus] Make una help me tell am o (Tell am o, Tеll am o) That I really love am o (Love am o, Lovе am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you
[Verse 2] Give me love make I own Make I carry you come my world And if you come no letting go And if you come no catching cold I get a skill wey I like to show Bad guy with a heart of gold I don tell you now you know I can’t keep this on a low
[Pre-Chorus] Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know
[Chorus] Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you

Listen to Song