If You No Love byChike

[Intro] Make I know, make I know Make I know, make I know Make I know (Don’t play me)
[Verse 1] Calling me the sugar wey dey your tea Calling me the honey wey dey your bee Anything you tell me I dey believe oh Showing me around like I lost me way Telling all your friends say na me be bae oh Baby see me I don dey believe oh
[Pre-Chorus] Tell me make I know now If e sure me, make I know now If e no sure me, make I know now If you no love me oh Tell me make I know now If e sure me, make I know now If e no sure me oh, make I know now
[Chorus] If you no love me Make you no talk say you love me oh If you no need me oh No go dey talk say you need me oh I take this love oh seriously oh Baby oh make you no play me oh No go dey talk say you love me oh (No play me)
[Verse 2] Calling me the sun wey dey bright your day Calling me the joy wey dey crash your pain Anything you talk baby I dey believe oh Nobody dey gree to dey toast me again When they wanna come you dey block their way Everybody don sabi me with you oh
[Pre-Chorus] Tell me make I know now If e sure me, make I know now If e no sure me, oh make I know now If you no love me oh Tell me make I know now If e sure me, make I know now If e no sure me oh, make I know now
[Chorus] If you no love me Make you no talk say you love me oh If you no need me oh No go dey talk say you need me oh I take this love oh seriously oh Baby oh make you no play me oh No go dey talk say you love me oh
[Verse 3] Before we go further Tell me now I wanna know Make I no go fall down oh I wanna low (Make I no fall down low) Do you have another oh I wanna know Am I the only one Am I your number one
[Chorus] If you no love me Make you no talk say you love me oh If you no need me oh No go dey talk say you need me oh I take this love oh seriously oh Baby oh make you no play me oh No go dey talk say you love me oh If you no love me oh Make you no talk say you love me oh If you no need me oh Make you no talk say you love me oh If you no need me oh No go dey talk say you need me oh I take this love oh seriously oh You no be Finidi, no finish me oh No go dey talk say you need me oh
[Outro] Make I know, make I know Make I know, make I know Make I know, make I know (Don’t play me)

Listen to Song