Balance bySimi

Love wey dem buy no be love oh If I gotta buy your love me no want oh Yeah yeah No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh Award no dey for sufferhead oh No be everything be black and white No be everything must turn to fight Shebi na everybody wan go heaven But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma Life no balance nwokeoma I hope say you gallant onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh Me I just balance yeah yeah Hope say I gallant ah ah ah When I check my balance Alance bam bam
Story of my life, won tun de o Anything I do, dem go dey pose Minding my business jejely jeje oh eh Oro mi lo n so, won ni mo ti change Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu Fuck your standard I don't live for you no way As you can see Life is good I don taste money God is good, na my testimony Everything turn around on a 360 ohhhh
Oya make you balance nwayioma Life no balance nwokeoma I hope say you gallant onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh Me I just balance yeah yeah Hope say I gallant ah ah ah When I check my balance Balance bam bam
Everybody get their own for their own body Eh eh eh Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money) Oluwa ma se keyin simi oh oh oh Grace pass ability So if you see chance
Better just balance nwayioma Life no balance nwokeoma I hope say you gallant onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh Me I just balance yeah yeah Hope say I gallant ah ah ah When I check my balance Balance bam bam

Listen to Song