Peace byMohbad

Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar
Wetin be this one like this Been through many things Many many gists Though I still find my peace Imole
Oh I, I do like say me I no dey see Like say I no dey hear Which kind person be this? Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things La ti aiye genesis I will be dealing with frenemies Surviver, surviver Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet Flying like a rocket Badman wey never rest King of south and the west Faster than a car Won fe ba mi sa Faster than a Benz oh Ewo le ewe so oh Bad vibes on lyrical Uh uh uh
Reading my psalm, I am so biblical, olorun Aiye lo okada won de tun ni car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer Oh my nigga, oh my nigga You go dey when I no get ginger Oh my nigga, oh my nigga Shey you go dey when I no get raba? 'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me Say make I jere Oh my bebe, oh my bebe Shey you go dey before my surulere
Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar Kakiri lodo awon aboki Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar Kakiri lodo awon aboki
Wetin be dis one like this Been through many things Many many gists Though I still find my peace Oh I, I do like say me I no dey see Do like say I no dey hear Which kind person be this? Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things La ti aiye genesis I will be dealing with frenemies Surviver, surviver Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet Flying like a rocket Badman wey never rest King of south and the west Faster than a car Won fe ba mi sa Faster than a Benz oh Ewo le ewe so oh Bad vibes on lyrical Uh uh uh
Reading my psalm, I am so biblical, olorun Aiye lo okada won de tun ni car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer Oh my nigga, oh my nigga You go dey when I no get ginger Oh my nigga, oh my nigga Shey you go dey when I no get raba? 'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me Say make I jere Oh my bebe, oh my bebe Shey you go dey before my surulere
Iyawo mi sho da to ro mi pin ofimi sile now mon wa fa cigar Kakiri lodo awon aboki
Ahn ahnnn!
Ìyàwó mí ṣ'ó da? Ìyàwó mí ṣ'...
Ẹ...
Fi mí sí'lẹ̀ now Mo ń fa sìgá Káàkiri l'ọdọ̀ àwọn àbókí
Timmy Jay on the track

Listen to Song