Dreams byBoy Spyce

Ohh ohhh ohhh ohhh Yeah Yeah yeah yeah
You sabi book, you sabi book die Me I dey sing and I sabi write rhymes Different dreams and different lifes Oh oh And you sabi cook, you sabi cook die Amala and Ewedu, I go miss am die But you deserve a better life
Uh uh uh uh uh uhh Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave And I dey look you through my window, window uh uh uh uh But you have to chase your dreams You got a plane to catch by Six Pe mi lori phone if you don reach Greece Le le ye uh uh uh
Anytime you miss me make you call my line ah If you give me visa I go come walahi ah Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah
Five years and a half don pass You no call and you no flash back I follow you but you no follow back (but you no follow back) You finish school, you finish university Me I dey sing I dey follow my destiny And my team demma bringing the best in me Oh oh oh I dey shut down shows, you dey bag degrees You don turn doctor, you cure the sick While I dey sing song wey uplift the weak Different lifes and different dreams (oh oh oh)
And I feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave And I dey look you through my window, window uh uh uh uh But you have to chase your dreams You got a plane to catch by Six Pe mi lori phone if you don reach Greece Le le ye uh uh uh
Anytime you miss me make you call my line ah If you give me visa I go come walahi ah Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah
Sho ma wale, wale, le kankan Baby Sho ma wale, wale, le kankan Oh Wale oh oh oh Wale Wale le kankan Baby Sho ma wale, wale, le kankan Le kankan
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave And I dey look you through my window, window uh uh uh uh But you have to chase your dreams You got a plane to catch by Six Pe mi lori phone if you don reach Greece

Listen to Song