Jara byMavins

[Bayanni:]
Uhh, yeah Vibez No, no
Demma be hating See them be gossiping at my back so long Father save me Take me Demma see the small boy doing all the big things Now they wanna pull me down, yeah But I'm still around, yeah And e dey shock their mind Calling me ojuju calabar, yeah, yeah
Then I call my back up, yeah I see all of them wan back off, oh no Say when I call my back up, yeah I see all of them wan back off, oh no Oluwa ba mi soro, yeah Say I go soon dey turn up, oh no Say make I just dey lock up I no fit fuck up Make I leave them Make them dey for koro (Ayy yeah)
Jara, jara, jara, jara, jara oh All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add (Na jara) Jara, jara, jara, jara, jara oh (Ayy oh, uh-uhh) All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add (Na jara)
[Don Jazzy:]
(Don Jazzy) Omo, shey you no dey look face? (Face) Too much money for my suitcase (Case) Plenty kele dey for my case (Yes) Dem dey line up 'cause they wan taste (Yes) Who goes there? (Ehh) Yes, who goes there? Shey you dey whine me You no get fear? I no know where dem dey for this track oh Oya come sing make I go back oh
[Magixx:]
See all these people never, never seen the picture In'a my dark times, tryna get it figured Shebi, them say me you no get future? But now they pay me ten milli for a feature And I say that I'm the man 'cause I buss up the scene Call up that girl make she wine up the thing She, no get password but I still put my pin You know me no send vagabond
So me call my backup eh I see all of them wan catch up, oh no But I dey run marathon eh Dem no dey my set, I'm far gone, oh no Oluwa ba mi soro, eh Say me I go soon dey turn up, oh no Na baba dey my back up I no fit fuck up Dem bin no send me When I dey for koro They tell me that
[Bayanni:]
Jara, jara, jara, jara, jara oh (Ooh, no) All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add oh (Na jara), ooh Jara, jara, jara, jara, jara oh (Oh) All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add, oshere (Na jara)
Gradually dem dey run Say dem dey run away (Gradually oh) Gradually dem dey run (Gradually) Say dem dey run away (Gradually) Gradually dem dey run (Ru-ru-ru-ru) Say dem dey run away Gradually dem dey run (Gradually, gradually oh ayy) Say dem dey run away
[DJ Big N:]
What you thankful for (Jara) You got the blessings coming your way (Jara) Double, double (Ja-ja-ja-jara) Here we go now That's why I say "When you're big, you're big abeg" (Jara)

Listen to Song