Amina byMavins

(Vibez) (Mavins)
[Rema:]
Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey solo-lo Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah
Tell me if you're available Me I wan link you girly oh ('Ly oh) Me I no fit dey solo-lo (Solo) Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina (Ah, ah) Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah) Amina oh-ah Amina (Mia) Say na you wey dey ginger me now ah
[Ayra Starr:]
Mhm Big bag, big vibes, big cheques I kon wear knickers I wear my Jimmy Choo, drink booze With my goons and sip on liquor Pull up in a Rover So fine dem go shout Jehovah (Hey) Mm, the money I dey chase am (Hey)
[Rema:]
Ewiriwiriweriye Hey, ewiriwiriweriye Fine girl asempete Come baby girl malo nogede Spekele, spekele (Ahh) Why you dey from I go knack you ogede You go feel my thing inside your belle
Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey solo-lo Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah
Killy me, killy me (Hmm) Girl you fit killy me (Killy me with body) Ki-killy, ki-killy (Huh) Ki-killy, ki-killy (Hm egbami) Accident e, accident e (When you jam me) I sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (Bayanni)
[Bayanni:]
Ekelebe don burst oh Kuku kill me, kuku kill me oh E be you I wan chop oh They wan see me Them no fit reach oh Wait na, wait na E be you I dey chase na, chase na Girly make I hold your waistline, hm, yeah
[Crayon (Rema):]
Girly be my akanchwa Come make I chop you like ofe sala (Ha) Your body na raise to power (Ha) Come make I give you the shower (Ha) When I pull up in the club with me guys So you know say we fresh like bawa (Ha) O girl you dey make me dey mental (Yeah) Shebi I dey make you dey mara (Ha)
[Rema:]
Tell me if you're available Me I wan link you girly oh ('Ly oh) Me I no fit dey solo-lo (Solo) Make we run our thing on the low Amina oh-ah Amina (Ah, ah) Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah) Amina oh-ah Amina (Mia) Say na you wey dey ginger me now ah
[DJ Big N:]
Here we go, yeah This one goes out to the special ladies You're beautiful You're nicely made And that's facts

Listen to Song