Motivate Yourself byMagixx

When I'm looking at the mirror All I see is me All my imperfection and my insecurities I just wanna fly Thinking in my mind With everything around me How do I survive I want, great for me Friends and my family Even though I hear sey Na all man for himself I just wanna get it with everyone here
Aye o Le oo, aye o Le Heard so many times oo When I was a kid Now wey I dan grow Omo no be so e be I gatz to hustle for myself 'Cause I wanna be a king So I motivate myself oo I motivate myself oo 'Cause nobody go Dey If money no Dey Nobody go Dey if raba no Dey If raba no Dey yeah
I motivate myself oo I motivate myself oo 'Cause nobody go Dey If money no Dey Nobody go Dey if raba no Dey If raba no Dey yeah
Man go hustle till thy kingdom come If you no ball them go sey no be sure boy Make nkechi no get belle You gats Dey use comdom 'Cause Na person wey get money Na him Dey do convoy
Aye o Le oo, aye o Le Heard so many times oo When I was a kid Now wey I dan grow Omo no be so e be You gatz to hustle for yourself If you wanna be a king
So motivate yourself ooo Motivate yourself 'cause 'Cause no nobody go Dey if money no Dey And nobody go Dey if raba no Dey If raba no Dey yeah
Motivate yourself ooo Motivate yourself oo 'Cause no nobody go Dey if money no Dey And nobody go Dey if raba no Dey If raba no Dey yeah

Listen to Song