Like a Movie byMagixx

(Randay) Oh no no nom, yeah, yeah
Melanin po po po Sey me wan score score score Sey me want you, gimme your lo-lo-love (Lo-love) Baby o Opor por por
Girl, ya the final Ain't nobody but you, my Delilah Dem wan test, but them no fit try am Away with you sey me flier
Uh, girl, you know this Sey you can do But them no fit taste your perfume Smell your loving Cut my dada Just to prove
I no fit lie for you Me I fit die for you So hypnotized by you Girl, me fit kpi for you naa
With you is like a movie Dunno oo My baby come inside, let's do it Yunno oo When you no dey sey man be clueless Dunno ooo When I'm with you is like a movie Ahh, is like a movie
Girl, me be loving you like Kilode Yeah, uh And na you dey pon my mind Every day Yeah Baby, loving you like Kilode No, na And na your dey for my kind Every day Oh my baby Kilode Yeah
Like a spliff in my head you amazing Yeah Those wey dey hate on you they are crazy Yeah Fashion God, girl, you massacre You massacre Eat flesh like a cannibal A cannibal You carry no be lie Yeah Blown away, Afghanistan Bhim!
Girl, you know this Sey you can do But them no fit taste your perfume Smell your loving Cut my dada Just to prove
I no fit lie for you Me I fit die for you So hypnotized by you Girl, me fit kpi for you naa
With you is like a movie Dunno oo My baby come inside, let's do it (You, you) Yunno oo When you no dey sey man be clueless Dunno ooo When I'm with you is like a movie Ahh, is like a movie
Girl, me be loving you like Kilode Yeah, uh And na you dey pon my mind Every day Yeah Baby, loving you like Kilode No, ah And na your dey for my kind Every day Oh my baby Kilode

Listen to Song