Wetin Go Be byCrayon

Vibess Wetin, wetin, wetin go be go
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be E no get as e wan be, wetin go be go be Wetin go be go be my brother, wetin go be go be E no get as e wan be, wetin go be go be
Follow who know road as I dey waka Make I no come stumble say my matter Lowo olohun odinaka show who your friend be And I go tell you who you are Them fit to buy you bar but no fit to give you bar Na person wey know you him go follow chuk you pass Emeka no go zuzu Emeka no go follow yansh Make you use your compass
Oh my God o, nobody killy my vibes o As I dey humble pray and work o As my face show make my shoe shine o, oh shine o Oh my God o, make nobody killy my vibes o I no dey give another man no yawa o Badder man go don Chala o, uh chala o
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be E no get as e wan be, wetin go be go be Wetin go be go be my brother, wetin go be go be E no get as e wan be, wetin go be go be
No condition permanent Make you no see life like tournament Pray for grace and sacrament Your fellow man no be your opponent Think am twice make you augment Make you put faith for government Anoneti wetin my eyes don see I no fit to talk Lori titi Do if you stumble you go learn If you try to dey humble you go see This Life no be rumble e go-set If you use your i.q you go see
Oh my God o, nobody killy my vibes o As I dey humble pray and work o As my face show make my shoe shine o, oh shine o
Wetin go be go be my brother, wetin go be go be E no get as e wan be, wetin go be go be Wetin go be go be my brother, wetin go be go be E no get as e wan be, wetin go be go be
Oh my God o, nobody killy my vibes o As I dey humble pray and work o As my face show make my shoe shine o, oh shine o
Oh my God o, make nobody killy my vibes o I no dey give another man no yawa o Badder man go don Chala o, oh chala o

Listen to Song