The One (Chop Life) byCrayon

Oh ah ye I'm oga I'm the one who shutdown the bar Let's make it rain More champagne Chop the life and forget the pain Crayway
Early mọmọ Early mọmọ Me I don dey wait for my shọkọ All of all the things wey she follow me dey talk But she know say my mind dey for turn up (Turn up) Turn up (Turn up), Turn up (Turn up) If you no get money, shey you wan turn up? All of all the things wey she tell me lana But she know say my internal corrupt Banle, make you dobale Pull up in your hood make you dobale Awa gangan ni ọmọ onilẹ I dey play football like Abedi Pele Waa, shori ẹ gbale? (Cheei) Whenever you see me make you dobale Awa gangan ni ọmọ onilẹ Wetin you dey find, make you commot here
Oh ah ye I'm oga I'm the one who shutdown the bar Let's make it rain More champagne Chop the life and forget the pain Oh ah ye I'm oga I'm the one who shutdown the bar Let's make it rain More champagne Chop the life and forget the pain One love
Wa yitiva ngungwa Pela wena wa yitiva ngungwa Yi fikile ngungwa Pela lani ku fikile a ngungwa
Wa yitiva ngungwa Pela wena wa yitiva ngungwa Yi fikile ngungwa Pela lani ku fikile a ngungwa
Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (yizwe) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (yizwe) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa)
Oh ah ye I'm oga I'm the one who shutdown the bar Let's make it rain More champagne Chop the life and forget the pain Oh ah ye I'm oga I'm the one who shutdown the bar Let's make it rain More champagne Chop the life and forget the pain
Wa yitiva ngungwa Pela wena wa yitiva ngungwa Yi fikile ngungwa Pela lani ku fikile a ngungwa
Wa yitiva ngungwa Pela wena wa yitiva ngungwa Yi fikile ngungwa Pela lani ku fikile a ngungwa
Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (yizwe) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa) Wa yi twa ya kamina Wa yi twa (yizwe) Ya kamina Wa yi twa (wa yitwa)
Mavin

Listen to Song