Modupe byCrayon

Vibes Ahhhhn ahnnn Crayway
In my element yea No time for kpekelemes yea I know weytin I dey find So me I no regret yea The pipulu wey I shenk yea All the barnies wey I reckless We had such a good time But the chapter ends here
When I wan chop dem tell me stop se be (se be) Enemies won le be I don tay for thé street o ti pe Ye yeee You see, my matches don dey set (dey set) My kerosene don dey smell When I light my fire oti zeh
I gat Only one life o Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh I gat Only one life o Make I just dey la vida loca till I go kpai oh Ye yeeee
Mo dupe fun olorun e We no look like where we come from eh I give thanks to the most high eh Ye yeee Mo dupe fun olorun e We no look like where we come from eh I give thanks to the most high eh
Jeje jejely Oya su seyin Jor ma lo be ma lo te (ah) Shey you no dey see settings Agidigba person (wa so ma je so ma je)
Jeje jejely Oya su seyin Jor ma lo be ma lo te (ah) Shey you no dey see settings Agidigba person (omo ope omo ope omo ope)
When I wan chop dem tell me stop se be (se be) Enemies won le be I don tay for thé street o ti pe Ye yeee You see, my matches don dey set (dey set) My kerosene don dey smell When I light my fire oti zeh
I gat Only one life o Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh I gat Only one life o Make I just dey la vida loca till I go kpai oh Ye yeeee
Mo dupe fun olorun e We no look like where we come from eh I give thanks to the most high eh Ye yeee Mo dupe fun olorun e We no look like where we come from eh I give thanks to the most high eh
Mo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorun Nothing wey my God no go fit do fit do fit do fit do fit do Them no fit hold my throttle throttle throttle Cos I go dey move on o go dey match down o hmmm

Listen to Song