Side Chick byKizz Daniel

Try to be cool Try to be nice And try to focus It's another one Vado Dj Big N When you are big you are big abeg
Put it down on me Put it down tan tan tan Your body tantanana E dey risky But your body Coca-Cola I want to give you bacpanana Anytime that you call I go sharply come over Me I no go think am twice Omotena tena tena tena Tena tena tena Tena tena tena
If my woman catch us Eno go nice No go If my woman catch us Eno go nice No go
Give me love give me love Play it all on me No mind if you don't mind Make I do the do on code You got the things that I like and I I got the things that you want Me I no send if your girl dey back I just to won chop clean mouth
If my woman catch us Eno go nice No go If my woman catch us Eno go nice No go
Wetin you find go sokoto E dey for my sokoto And I know you think I'm a Casanova Wanbi shey you no like fashionova Lotori mi loje gbese eh sempe And you no I like to play play Vado gbemi trabaye Dollar dollar beni le
If my woman catch us Eno go nice No go If my woman catch us Eno go nice No go
Oh my baby I'm available Baby no dey I go dey for you Put it down on me Put it tantantan Oh my baby I'm for you Oh I'm for you Oh I'm for you

Listen to Song