Never byKizz Daniel

People fear wetin dem no understand Dem want make I play my lastcard Dem smell my aroma japa Won lemi olofin jazzman I don get thick skin eno penetrate o Big or small I go celebrate o I'm still alive and I appreciate baba God day by day
No call me baba baba Ori ade lemi mazamaza Travel the world bi ajala ajala Scatter the formation pata pata I'm on my knees hosana sana Make dem no see me fall for yakata ta Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire
Never never will I ever fuck up If I fuck up na you fuck up And if you fuck up na you fuck up still
Everyday be like carnival Sometimes I be thinking like animal Most times I dey pray make tomorrow no born Cos tomorrow carry belle for karma Straight to the Maitama Buy my ticket go the terminal Go to Ghana go meet Abena Abena roll up for me dagbana

Listen to Song