Sharpally byYoung Jonn

Jiggy Deep down inside my liver I know this our love forever O something ti sonu
No come here come dey do me ojoro You one play me pampamgolo You dey high me like am on colos On colos, on colos
Deep down inside my kidney I love you and I'm not kidding Omo you fine die, am a fly guy And I know am a sharp guy

Listen to Song