Koroba byTiwa Savage

I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution
Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet
Koroba koroba Koroba Koroba Koro, oya carry am Koroba Koro Kuru Koroba Koroba Koro, oya carry am Koroba koroba Koroba Koroba Koro, oya carry am Koro Kuru Koroba Koroba Koroba Oya everybody carry something
He say darling I'm watching you Small thing you turn mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando You carry overload Yawa dey, igboro Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro, oya carry am Koroba Koro Kuru Koroba Koroba Koro, oya carry am Koroba Koroba Koroba Koroba Koro, oya carry am Koro Kuru Koroba Koroba Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all Monkey dey work bamboo dey chop Kilamity tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do

Listen to Song