5 Star byAdekunle Gold

See I don't look like Wetin I don't see I will never forget the 90s Many nights I go dey beg for mercy Sickle cell been show me crises Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord If I say my story o por, o por Fire can't cool, I'm ever blazing I roll deep with the almighty
Aye 5 star lanje I dey try for myself V.I.P, no regular Can't copy this formula
Aye 5 star lanje I dey try for myself V.I.P, no regular Can't copy this formula
Money, na filter Don't let them fool ya Make your rabba Stack your paper Let them know when you pull up, pull up Man down when I pull, up pull up I'll be your liquor Fuck the chaser Bang, bang, bang, Undertaker They scared when I pull up, pull up Ya road man fear when I pull up, pull up Kunle from Ikotun and I be repping Shout out to Agege that city raised me Ask my crew dem, dey love me, love me Dem call me AG Baby Our government no get time for ghetto We only get love on manifesto I pray for my people Jah o, jah o, jah o

Listen to Song