Duffel Bag byJoeboy

You say you want a man wey go do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta, hahan Sexy Jola, je a lo dinner later Omo I dey feel your style When you break your back for me
Free me, free me, e no easy This thing plenty, je kin risi Plenty money for my piggy Make I know when you wan see me, baby
Take am easy This thing plenty, je kin risi Plenty money for my duffel bag Make I know when you wan see me, baby
You say you want a man wey to do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha Sexy Jola, je a lo dinner later Omo I dey feel your style
When you break it down for me, yeah I dey know, baby, can you see? Many bobo wan joke you know as e be Dem wan chop and go, on the low But if you ready wan move me go follow go Anything wey you do, mami Me no go deny you Baby no go fo jo, mami no go fold Make I do you normally you know what I mean
Free me, free me, e no easy This tin plenty, je kin risi Plenty money for my piggy Make I know when you wan see me, baby
Take am easy, this thing plenty, je kin risi Plenty money for my duffel bag Make I know when you wan see me, baby
You say you want a man wey to do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha Sexy Jola, je a lo dinner later Omo I dey feel your style When you break it down for me, yeah
You say you want a man wey go do you better Do you better, do you better, do you better

Listen to Song