Sability byAyra Starr

London (London)
E n lę oh Greet everybody for here oh Padi jo shey shey pęlę oh Mo ti so funwon tęlę oh Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh
Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Oni reason Oni reason why dem dey call me oloyin While you beefing, I'm still leading Kill anything I no fit miss You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choos Wanna sip some gin and juice Tomorrow will be okay
Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do

Listen to Song