Abule byPatoranking

Hold am tight Hold am jeje This is another story o For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule Bout this big party inside my Abule I went there with my best friend Kunle Kunle dey there with him girlfriend Shile Ghetto girls them dey like Takasufe So many pretty girls dey inside my mule I just dey wonder say which kind party eh Everything yapa everything dey
Aaah oshe I get many girls wey them dey come from Mowe AJ boys them dey like to throw way Omo se gobe
We just having fun We wan carry on Crazy girls like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje That's why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje
Omoge whine am you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way to Niger Delta Na we get am Plenty olololo Gyal'em nuff o ogologo I just wan sharply take one photo Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe I get many girls wey them dey come from Mowe AJ boys them dey like to throw way Omo se gobe
We just having fun We wan carry on Crazy girls like Megan Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje That's why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje

Listen to Song