Nowadays shey you see (Things are different from before)
Things dey move speedily (Jungle don mature)
Whatever would be would be (For sure)
You go move, your go groove, you go hammer if your level pure
I think of everything, I think about the days
When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high rate
And as story be today na that time we dey dey chase
We been dey chase wetin be no know
As we start to grow we start to understand say, say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy, dem go envy you to your grave