Ihe Neme by2Baba (2face Idibia)

Eh Tua Tuale Tuale I love you...I love you Thank you...thank you I love you, woah Thank you, thank you, thank you Merci beau Obrigado Gracias Dan keso Med ase Asante sana Ngatenga Siyabonga I love you Thank you
Me I love the stereo To the people on stereo Sotey people forget o Make dem dance like say no tomorrow
No be small thing To be giving all the people what them wanting 'Cause I know you know sey this na live show For sure e no be eeny meeny miny mo Whether from Kano or from Toronto Shege yaro Nothing like gidigbo This jam that you feeling E no be beans oh 'Cause if you wan shele I go change the things oh Hey abi no be change you dey want? Change is always constant Oya change your style and change your pattern Sing
Ihe neme ebelebe nya Something want to happen And it's something I cannot tell you oh 'Cause this something's very very heavy oh Ihe neme ebelebe nya If there's something you want to show Make sure like W4, you got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi o Make sure that you ready Make you no miss this something eh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready Make you no miss this something eh
Hey sakpolokpo ha Marica sirica, ericha haha Hey spiritual Them never see anything Them never know wetin want hit them Them never know what wetin wan touch them Wan do them, wan follow them
No be small thing To be giving all the people what them wanting 'Cause I know you know sey this na live show For sure e no be eeny meeny miny mo Whether from Kano or from Toronto Shege yaro Nothing like gidigbo This jam that you feeling E no be beans oh 'Cause in one time I go change the things oh
Ihe neme ebelebe nya Something want to happen oh And it's something I cannot tell you oh 'Cause this something's very very heavy oh Ihe neme ebelebe nya If there's something you want to show Make sure like W4 you got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready eh Make you no miss this something eh No time for story Sugar na jedi eh Make sure you ready eh Make you no miss this something eh
Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro ohh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro oh oh oh oh oh oh
Ihe neme ebelebe nya Something want to happen And it's something I cannot tell you oh 'Cause this something's very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to show Make sure like W4 you got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi o Make sure that you ready eh Make you no this miss something No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you ready Make you no miss something eh

Listen to Song