Find a Bae byKizz Daniel

(Hmm, ATG Music) Ehh ehh ehh Ehh ehh ehh Ehh ehh ehh Ehh
Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh
I'm almost 30, mumcy dey worry person Say when I go bring home shawty Shawty way sabi cookin', yeah, yeah, yeah I don't know mumcy O madun, o madun ki ma ri I like anythin' wey never cast Moni popcy mofi jo, kos'omo ale
Ehh ehh ehh Ehh ehh ehh Since I don dey find, I never see wey I like
Ehh ehh ehh Ehh ehh ehh Ever since I don dey find, I never see wey I like
Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae) Go shawty Mumcy ni k'olo find a bae oh Tobi, don't rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
Daniel, you too like woman short The person wey do me, do me bad oh 'Till I travel to Banglad Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan If I marry, I marry And if I marry I tire, I go jaah oh Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
Ehh ehh ehh Ehh ehh ehh Since I don dey find, I never see wey I like Ehh ehh ehh Ehh ehh ehh Ever since I don dey find, I never see wey I like
Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh

Listen to Song