Eh God (barnabas) byKizz Daniel

Shey bo wun lomo Barnabas Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven 'Bout time to take over E don tey wey I trouble you Back down o Lucifer I no dey follow pastor dey beef imam Father Na father Say me I don busy my call I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense I get God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don con report

Ah! Eh God o No make I fall o This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o No make I fall o This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano
Dear father in Heaven Sometimes I catch your blessings E dey tey to show for face E be like HIV Church for club Gucci for cloth Land for 'Port Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don con report
Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don con report
Ah! Eh God o No make I fall o This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o No make I fall o This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way Shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Shey bo wun lomo Barnabas

Listen to Song